LYRICS: T Classic ft. Mayorkun – Fall In Love

 T Classic ft. Mayorkun – Fall In Love Lyrics
Classical boy
Shabalistical
MixNaija entertainment
Eyea, serimakaburi
Mayorkun baby o
It’s Killertunes
{Verse 1 – T Classic}
We used to play hide and seek
It was so romantic
And anytime you leave me, girl e dey always be like say I sick
(Oh no no no no)
She is just 19
And she dey burst my thing
She be the only girl wey go fit give me that kind thing
Tell me something wey me I no know
If love no be so o
Girl, there is wahala (There is wahala)
And your father sef na old soldier baby o
If I go pass my boundary o, there is wahala (There is wahala)
I no fit lie for you, I don fall in love baby o
(baby o I don fall in love)
And anything I go fit buy for you
I don fall in love baby o o o
(baby o I don fall in love)
See, but your mama don’t want us to be
Your Daddy don’t want us to stay
See, can’t get you out of my head
See, your mama don’t want us to be
Your Daddy don’t want us to stay
E dey do me like make you runaway
She start to (?)
{Mayorkun}
She say look at me
I no be that kind person
Me I no dey beg person on this kind matter
Na to weak, na to form (?)
The girl don grab my thing
Oriburuku back to sender
Pass me my lighter
My mama come warn me say,
Say make I no kpef again
Say if she no look my face, there is wahala
Girl come tell me say, say make I no talk to babes
Say if I go fall for them, there is wahala
(There is wahala)
See I don dey trip for you, I fall for you
You push me to the edge baby o
I don fall in love
Ala ti shey, lo ma ti sha ra re
Ife re girl lo ko ba re
(Baby o, I don fall in love)
But your mama don’t want us to be
Your Daddy don’t want us to stay
Baby o, I don fall in love
Your mama don’t want us to be
Baby o, I don fall in love
Tell me something wey me I no know
If love no be so o
Girl, there is wahala (There is wahala)
Ala ti shey, lo ma ti sha ra re
Ife re girl lo ko ba re
(Baby o, I don fall in love)

Comments

Popular posts from this blog

[FREE DOWNLOAD] Eminem – Kamikaze Album Zip + Tracklist

Download Quavo - Quavo Huncho zip (FULL ALBUM DOWNLOAD)

[FAST DOWNLOAD] NF – CLOUDS (THE MIXTAPE) Zip Album Download