Ceeza Milli ft. Duncan Mighty – Sabi Lyrics [Intro] Yea yea yea yea Yea yea {It’s kel p vibe} Ceeza milli weeni mighty here, weeni mighty here oh Yea yea yea yea [Hook] Wa je, wa je, wa je, ko ni gba (x2) “Oh woh woh woh, woh woh woh woh” “Bobobobo, ceeza milliana” Yea yea, wa je, wa je, ko ni gba Spellz [Verse 1 -Ceeza Milli] Omoge, I dey beg make your love no go pass me by *Yea yea* Cos I fit pai, my baby, if your love go pass me by My girl, e get so many things wey dey my mind But I no mind to take it slow, girl Maybe, you can take your time Po e woh, this your love e dey ginger me January to December baby I go love you, my baby, e no go tire me Say you go be my lover Mami, say I go be your lover Girl, I promise to dey with you, any season, any weather We go dey together, yea yea [Hook] You too sabi, you too sabi, Baby oh Shey you go be a part of me?, Baby oh Girl, amma make you proud of me, Baby oh Say we could start a family, Oh baby oh And I promise I won’t lie, ...